Wa showa fe lo tan mi wo koro
Me I no be Gen z o boy shon gbon mi
Ohun toh wu elenu ko so ko kanmi o
But ma lo soro to ma taba mi
La t’aiye tan ti babo, ta tin babo
Every year i de change my style
Them never see nobody like me
See them never see nobody like me
Them know I’m a different kind of breed
All this girls them line up
And these niggas wan be me
I no know Wetin them see for my body
Won so isokuso them no won free me
I de allergy to bad vibes na for my peace
i de only aim for the shooting stars
i no fit come de dull omo iya mii
Wa showa fe lo tan mi wo koro
Me I no be Gen z o boy shon gbon mi
Ohun toh wu elenu ko so ko kanmi o
But ma lo soro to ma taba mi
La t’aiye tan ti babo, ta tin babo
Every year i de change my style
Them never see nobody like me
Hallelujah meje meje meje meje
E ka hallelujah je rowo re loke
If no be God them for show me shege
I just de smile every other day
Tell my mother make she tie her gele
I swear she go dance she go Jo shege o
Everyday go be like say na her birthday
Carry mama jaiye go faraway
Me i very old man in a gen z body
Do what i gotta do to get this money
Tell me one thing i can’t do
Make a full stop like decimal
Awon omoge won ma funmi bi zanzibar
O ma to ka loju yin bi carnival
Make a full stop like decimal
Awon omoge won ma funmi bi zanzibar
O ma to ka loju yin bi carnival
Wa showa fe lo tan mi wo koro
Me I no be Gen z o boy shon gbon mi
Ohun toh wu elenu ko so ko kanmi o
But ma lo soro to ma taba mi
La t’aiye tan ti babo, ta tin babo
Every year i de change my style
Them never see nobody like me
Hallelujah meje meje meje meje
E ka hallelujah je rowo re loke
If no be God them for show me shege
I just de smile every other day
Tell my mother make she tie her gele
I swear she go dance she go Jo shege o
Everyday go be like say na her birthday
Carry mama jaiye go faraway