I've been looking for money all my life and my eye don really see shege
Oh yeah Mr Dj we about to turn it up about to turn it up (Hello)
They say I smoke a lot now
Boodies going up and down my shawdie say I fuck a lot now don't talk a lot now
Call my dealer tell em bring me more loud
Tell a shawdie let's go one more round
I've seen this scene of life before shit don't last
So where Maniru dey give me one more stack
I've been looking for money all my life and my eye don really see shege
So why you wan come give me long story when all my life na shege
From Ojuelegba down to Shita my nigga all na shege
Now we're moving dem dey see the pace
I just dey chop green you go think say na vegan
Eyes closed as I meditate
Money doubling the bank account is Irish
Word we keep it cool keep it icy
Mehn I've been grinding all my life and my eye don really see shege
So why you wan come give me long story when all my life na shege
From Lasgidi to Ghana Uganda Kenya all na shege
Shege me I don see shege mouth no fit talk
Wetin my eye don see na shege
Shege me I don see shege mouth no fit talk
Wetin my eye don see na shege
Mehn I've been grinding all my life