LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

live your life (Live)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Bumber

Just live your life, live your life
Make I live my life
Don't let anybody pull you down
Live your life, make I live my life oh
We no dey run the same race oh, oh oh
Me I dey live my life on God

As the gbedu don start now
Put on your dancing shoe put on your dancing shoes
No time for jonzing now
No time for jonzing now
As you dey think about the way to make it now
Don't you ever let nobody talk you down
Just live your life
Oh ooh

Some say una no dey for the same level
Dem begin dey form levels
Person wey go help you no go wan Stress you
No dey reason matter wey pass you
Don't let it bother you
Just do the best you can and live your life
Okay

Just live your life, live your life
Make I live my life
Don't let anybody pull you down
Live your life, make I live my life oh
We no dey run the same race oh, oh oh
Me I dey live my life on God

Just live your life, live your life
Make I live my life
Don't let anybody pull you down
Live your life, make I live my life oh
We no dey run the same race oh, oh oh
Me I dey live my life on God

Ginger
The matter dey make me just dey wonder
You get your life to live and I to remember
Everybody knows someday
Everybody knows someday say boys go make am oh oh
So no dey underate me oh
I gat my mind on my game oh oh
Gat my mind on my game oh oh oh oh oh oh

Some say una no dey for the same level
Dem begin dey form levels
Person wey go help you no go wan Stress you
No dey reason matter wey pass you
Don't let it bother you
Just do the best you can and live your life

Just live your life, live your life
Make I live my life
Don't let anybody pull you down
Live your life, make I live my life oh
We no dey run the same race oh, oh oh
Me I dey live my life on God

Just live your life, live your life
Make I live my life
Don't let anybody pull you down
Live your life, make I live my life oh
We no dey run the same race oh, oh oh
Me I dey live my life on God

WRITERS

Opara Okechukwu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence