I don pull myself from the brink of depression
I don free my mind from the tension
Na the scar wey give me the lesson
Sacrifices I made wey fit make man go mental
If not for grace I for don kolomental
Na the reason I stay for my knees
Many have tried and failed
That takes a girl that's broken
But me I know where I'm from
Baba you took me further than I ever dreamed
I've never seen this kind love before now
I've never seen this your love before now
I've never seen this your love before now
I've never seen this kind love before
I've never seen this your love before
I've never seen this kind love before
Cus You still invest in me
They can never fall my hand o
Even in my darkest nights