WONDERBOII fii the girls dem
I Dey work I Dey grind all night
But Jah been steady cover me
Dem gats to play my cassette oh
No go gimme two percent oh
God cover me, steady cover me
God cover me, steady cover me
Make I Getti kudi for hand
Make I Getti kudi for hand
Loke loke, I Dey go to top
Person wey go chop e must to work
If money dey I go wire u (asap oh)
Sweet melody wey no go tire u
But Jah been steady cover me
Dem gats to play my cassette oh
No go gimme two percent oh
God cover me, steady cover me
God cover me, steady cover me
Make I Getti kudi for hand
Make I Getti kudi for hand