LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Anybody

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Nshack Mani

Anybody Anybody Anybody
Anybody Anybody Anybody
Anybody

I look left look right
I no really reason you
Tell them bad man
Make them all give me space
And truly na only me
Come run my race
Sorry to guys wey no believe in me
Give them the taste of their own medicine
Bad man bad vibes no tell me anything
And my brother tell me he no get anything
He no get anything

Cause he mama no Dey o
No dey o
Papa no Dey o
No dey o
Their brother No dey o
No dey o
Even aunty No dey o
No dey oh
Nobody Dey o
He mama no Dey o
No dey o
Papa no Dey o
No dey o
Their brother No dey o
No dey o
Even aunty No dey o
Nobody Dey o

Anybody Anybody Anybody
Anybody Anybody Anybody
Anybody Anybody Anybody
Anybody Anybody Anybody
Anybody Anybody Anybody

I look good smell nice
Cause i Dey my lane
They talk bad
Stabbed me
I no feel the pain
God's plan no man fit delay
You like am run am no Dey wait again
Spending money like it is my birthday
As i hustle i suppose still get my payday
Share it for the people
Wey no fit still get bread eh
And my nigga need am most
Just cause

Cause he mama no Dey o
No dey o
Papa no Dey o
No dey o
Their brother No dey o
No dey o
Even aunty No dey oh
No dey oh
Nobody Dey o
He mama no Dey o
No dey o
Papa no Dey o
No dey o
Their brother No dey o
No dey o
Even aunty No dey o
Nobody Dey o

Anybody Anybody Anybody
Anybody Anybody Anybody
Anybody Anybody Anybody
Anybody Anybody Anybody
Anybody Anybody Anybody

WRITERS

Nosakhare Odaro

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity