LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

NWANTITI

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Babe na your love be my nwnatinti
I go follow you go site
Till I target your love nwanti nwantinti

Babe na your love be my nwnatinti
I go follow you go site
Till I target your love nwanti nwantinti

Babe na your love be my nwantinti nwanti
I go follow you go site site
Tilll I end off your my my ti my my ti

Baby girl lo lo lo lo gimme love nwantinti
Make I follow you go ooh na your site till I target your love nwantinti

Babe calm down gimme love nwanti
Make I follow you go site
Make I target your love nwantinti

Babe gimme your love ooh du
Make I follow you go site
Till I target your love nwantinti ooh lo lo lo

Gimme something new babe girl calm down tell me
Something new about you lo no tell me long long story na your site

Baby am feeling love like no other babe
Baby for your sake am living like no other babe ooh wo wo wo!

Baby Girl I'm changing something for good
Baby for your sake am living like no other babe

Baby cool down gimme love nwantinti ooh du
Baby am feeling alone but with you I Completely ooh no no no
I hope you live the life you want today

Baby gimme your love ooh du
Baby gimme your love ooh du

Babe gimme your love
Make I follow you go
Na you go dey kolo my mind
Babe you done kill me

Baby calm down lo lo gimme your love nwanti
Till I go follow you go site till I target your love nwantinti

Baby gimme your love nwantinti

WRITERS

Okechukwu Samuel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist