Babe na your love be my nwnatinti
Till I target your love nwanti nwantinti
Babe na your love be my nwnatinti
Till I target your love nwanti nwantinti
Babe na your love be my nwantinti nwanti
I go follow you go site site
Tilll I end off your my my ti my my ti
Baby girl lo lo lo lo gimme love nwantinti
Make I follow you go ooh na your site till I target your love nwantinti
Babe calm down gimme love nwanti
Make I follow you go site
Make I target your love nwantinti
Babe gimme your love ooh du
Make I follow you go site
Till I target your love nwantinti ooh lo lo lo
Gimme something new babe girl calm down tell me
Something new about you lo no tell me long long story na your site
Pretty girl rotate for me, I wanna see wetin you Carry for bac
Shawty says she want a man wey go fit to pay her bills
Bby say no more, me I dey for you
Calm down na me be the Sharp Boi
I go run funds for you right now Bby girl
Girl, I'm in love with you
Na you go dey kolo my mind
Baby calm down lo lo gimme your love nwanti
Till I go follow you go site till I target your love nwantinti
Baby gimme your love nwantinti