LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Cast & Bind

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I go cast and bind
Any man no fit come to tell me how to live my life
Any weapon wey dey formed against me
I cast & bind
Any man no fit come to tell me how to live my life
Any weapon wey dey formed against me

Cast and bind eh
Cast and bind eh
Cast and bind eh
I go chop their eyes eh

Cast and bind eh
Cast and bind eh
I go Cast and bind eh
I go chop their eyes eh


Action and Praying i just dey blend am all together,
Come rain, come shine, I’m surviving any weather
But every now and then e go force me look for shelter
Got me in my feelings, till I’m screaming holy father

Any motivation wey I see now I siphon,
E dey quick finish like space for iPhone
But I move the force, could flip a tycoon
Like the waves of the ocean meets a typhoon

no fit lose my focus, my gaze is ice cold
Temptations all around can’t keep my eyes close
I go cut from my shirt use am as blind fold
Avoid wetin go make me say “had I know”

If I no make am before evening, I try another day
If dem try to gate keep me, then I find another way
Principalities wey make to me want to shandaraba eh
father, son and Holy Ghost, I just dey rabababa eh

I go cast and bind
Any man no fit come to tell me how to live my life
Any weapon wey dey formed against me
I cast & bind
Any man no fit come to tell me how to live my life
Any weapon wey dey formed against me

Cast and bind eh
Cast and bind eh
Cast and bind eh
I go chop their eyes eh

Cast and bind eh
Cast and bind eh
I go Cast and bind eh
I go chop their eyes eh

WRITERS

MICHAEL OTTEH, EMMANUELLA TSEAYO, JEMIMA SAM-JACKSON, KOSISOCHUKWU AJUYALA, SAMUEL OGABA

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None