On a ghettoway you know money matter ah
Rip to the money that we lost to get here
pains and agony the world ain’t perfect
nah why I no dey feel reluctant cause I know say money important so many defaults but I pray for the lords time
Say make I denge denge dey pose
Say make I fire dey Manya dey go
Mama tell me say make I follow who know Road
One man army I dey move on my own
Say make I denge denge dey pose
Say make I fire dey Manya dey go
Mama tell me say make I follow who know Road
One man army I dey move on my own
Danfo driver I balance I no dey follow them para
Just wanna get money make I buy my karat
Danfo drive I balance I no dey follow them para