LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Wayo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Wayo lyrics


Will just send you like a raw freestyle like, I have not put everything together but that’s the idea I’m working with

Mortala Mohammed

You deny my visa
You deny my freedom
Na corrupt man say his my leader
Some Dey cry
Some Dey laugh
Some Dey die
Some Dey dance

Na pastor say who made u the judge
all of us na sinner
You Gotta cyber truck i suffer for diner
No need to pray Igbo na my healer
No go let Ghetto youth pull their trigger

My old man tell me nwajo nwajo
My old man say

Chorus

Wayo wayo wayo
Wayo wayo wayo
wayo wayo wayo
Them be wayo leaders

Wayo wayo wayo
Wayo wayo wayo
wayo wayo wayo
Them be wayo leaders

Wayo wayo wayo
Wayo wayo wayo
wayo wayo
Them be wayo leaders

Verse 2
No significant truth wey dey your mouth
You Dey push cocaine police dey guide your kpa
Carry our young girl make dem rob your back
All them political tools
All them political tools
Fire go burn you , you go rot for that hell




Wayo wayo wayo
Wayo wayo wayo
wayo wayo wayo
Them be wayo leaders

Wayo wayo wayo
Wayo wayo wayo
wayo wayo wayo
Them be wayo leaders

Wayo wayo wayo
Wayo wayo wayo
wayo wayo
Them be wayo leaders

WRITERS

28mojo, Jaja Moto, Obed Chijioke Nwafor

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use