LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Amina

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Your body dey pepper tell me Wetin I go do
If I geti money swear I give it all to you
Don’t know what you do me wey don turn me to mumu
There’s something about you wey dey do me like juju

Girl you dey sugar me
Sweety for my body
No leave me go amina
Wetty like tsunami

Girl you dey sugar me
Sweety for my body
No leave me go amina
Wetty like tsunami

I no go lie I go die for your mata
On top your head I go blow my data
I give my all girl I trade and batter

Hope you don’t mind I wan meet your mama
All other girls dem a bring me drama
I give me all girl I trade and

Girl you dey sugar me (sugar me)
Sweety for my body (sugar me)
No leave me go amina (don’t let me go)
Wetty like tsunami

Girl you dey sugar me (sugar me)
Sweety for my body (sugar me)
No leave me go amina (oh no no no)
Wetty like tsunami

WRITERS

Oche Ogbole, Ilyas Mohajiry

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual