Oh baby you the perfect one
Girl I no go fall give nobody oh
Girl I no lie I go dey your skin oh
You so beautiful Jacqueline oh
Where ever you go my girl
Baby I'll be following oh
Ɛya na meho mmoa nyinaa anane
Ɛya na tirim nyinaa ayɛ me dɛdɛɛdɛ
Ɛya na meho mmoa nyinaa anane
Ɛya na tirim nyinaa ayɛ me dɛ oh oh
Baby follow me go far away
Where only me and you go dey ah
Baby follow me go far away
Where only me and you go dey ah
Ebe like say you turn me to mumu
I no know why I for follow you dey do
Fine boy wey you turn me to mumu
I no know why I for follow you dey do
Baby oh oh (Girl na you I want)
Baby follow me go far away
Where only me and you go dey ah
Baby follow me go far away
Where only me and you go dey ah
Baby follow me go far away
Where only me and you go dey ah
Baby follow me go far away
Where only me and you go dey ah