LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

WATER FOR MY EYE

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Check the government
Listen to the news so so propaganda o
Many leave Nigeria go Canada o
I just want a visa from my dealer o
Abi na rizzler
And we're tired of the status quo
Need a change of hands my bro
Walahi uhn
Nobody wey lie pass dem
Nobody wey tiff pass
And we no fit talk
Presidency holed up in the Aso Rock
Pull up to the protest and dem scatter us
Buyaka bullets and tear gas dem nack us
No value for Naira
And I hear say China seize our property
What happened to our sovereignty?
We done sold our dignity
For this shit we call democracy
Water for my eye oh
Everyday my people just dey cry
Government dey lie oh
Pray we see a better day walahi
Oh oh oh oh oh
Tek us fi eediat
Say deh wan tek us fi eediat
Many times when dem show say dem no rate us
Look at the state of the nation
State of emergency
Steady believing what our eyes can't see
Fire on the mountain and we're scrambling
Who's gonna save us cuz it's happening
Naira knee down dollar give am beating
Say the wrong thing you could end up missing
Can't take the heat stay out the kitchen
Stay inside if you no want billing
For Naija
We pretend like everything fine
We pretend the leaders nor dey lie yeah
We pretend the children nor dey die yeah
Hear dem cry yeah
Water for my eye oh
Everyday my people just dey cry
Government dey lie oh
Pray we see a better day walahi
Water for my eye oh
Everyday my people just dey cry
Government dey lie oh
Pray we see a better day walahi
Oh oh oh oh oh

WRITERS

Odenose Dele-Damisa

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language