I'm steady counting my blessings(obl)
My nigga it's yours to choose (na akpa gị)
You sleep you lose (you fool)
My nigga that's the truth
I guess they are not informed
Ka city adim in form (guardiola)
Girl you are not different
I forfeit her matter (ozugbo)
Been grinding all my life
But I haven't been online
Just try me one more time
Life na the lesson teacher
Na wetin make my guy turn picker
I get another guy wey be dealer
E dey store the kpo for freezer (ICE)
Your shawty sef say she dey feel am
Cynthia tease am deceive am
Argentina take bus to Ibiza (obl)
I'm steady counting my blessings
I'm steady counting my blessings
All my losses dey turn to lessons
I'm steady counting my blessings
X knack beat but na me dey kill am
For the kitchen I dey on cheffings
OBL i am here to make history
You wan oppress my guy for eatery
call nine eleven turn men to victim
Every action get e own reason
Every worker get e own season
Na just Blessings full my CV
Steady bombing till I pass chief priest
I don tire to dey push v6
Wey go loud pass that your girl victory
If you sleep men go move your 6 spring
These days omo i don dey lose sleep
I'm steady counting my blessings
I'm steady counting my blessings