LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Nwa Teacher

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
My mummy say pikin
You need to carry shoulder down
Una dey run the town
But na people build the town
Them Dey hail you cus you shutdown bar
Na person get the bar
Rabbit Weh dig hole for gutter for harmattan
Tell am say rain dey come
She say nor go dey form nwa teacher
Sometime e dey hard lecturer
You too near Jesus you be Peter?
See you see the sun Jupiter
She say nor go dey form nwa teacher
Sometime e dey hard lecturer
You too near Jesus you be Peter?
See you see the sun Jupiter
She say this try weh you start to try
Before you start to try many don dey try
But who remain on top na him really try
( na the person really try)
Who e tears many nai really cry
( na the person really cry)
Who them catch for thief nai thief pass
( na the person thief pass)
You use money shut down bar today
The owner go open am tomorrow
More drink and more hype
Go dey there tomorrow
Nor let them use your matter dey salon dey pass time
Matter weh reach salon e don cast
And if e cast e don cast
Who get sense nai waka pass
She say nor go dey form nwa teacher
Sometime e dey hard lecturer
You too near Jesus you be Peter?
See you see the sun Jupiter
She say nor go dey form nwa teacher
Sometime e dey hard lecturer
You too near Jesus you be Peter?
See you see the sun Jupiter

WRITERS

Evans Ifeanyibema

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion