Oh oh oh, oh oh oh oh oh oh
You already know watin dey sup
Watin dey sup, we no dey dull
At all at all, moni kilo so
Dem dey show me love (en ehen)
Detty December detty December
Detty December detty December
The way you wine am for corner
You want turn me to sinner
Detty December detty December
Detty December detty December
It's detty December oh ye ye ye
It's detty December oh ye ye ye