LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Abena (Yawa)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oki na na na
Woh yeah yeah yeah yeah
Okilómónó
(Vikkiyesoh)
Ohh yeah yeah yeah yeah

I been dey think say I be baba
But this girl put me for yawa
And still carry Jara
Emiliano rora
Fine boy no geti raba
You put am for yawa

Watin you carry fit to kill a man
E dey make me compromise
When I look into your eyes
All I see nah paradise
Watin you carry fit to kill a man
E dey make me compromise
When I look into your eyes
All I see nah paradise

Abena bena bena
Abena put me for yawa
Abena bena bena
Abena put me for yawa
Abena bena bena
Abena put me for yawa
Abena bena bena
Abena put me for yawa

Dey on my mind on a daily
Abena put me for jail
Girl you know that I'm the one for you (you)
Fit to buy you a Mercedes
For you I give up my ladies oh
All for you girl…

WRITERS

Okunoye Isaac oyewole, Akubor Victor Ojonugwa

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence