LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Kini koko

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hmmm yeah

I'm curious

Hiya hiya

It's crownmix

I really wanna be that bobo
To ma lowo
Te ma feel eager to meet

But for person wey no get support
Even if you cry
Nobody cares to see

Adura ni mo gba
Pe kin lowo
Cus I know trouble plenty
Fun omo ologo

We no get choice
Life na yolo
U fit Dey drive
But na life get motor

For people wey Dey believe in me
Sorry for delay
I still Dey hustle to keep myself

And people wey Dey belittle me
He no be your fault
Even me sef Dey doubt myself

For people wey Dey believe in me
Sorry for delay
I still Dey hustle to keep myself

And people wey Dey belittle me
He no be your fault
Even me sef Dey doubt myself

Kini koko o
Father father bless my way
I pray

U Dey do for people
Do my own o
Father father bless my way
I pray

Oluwa kini koko o
Father father bless my way
I pray

As u Dey do for people
Do my own o
Father father bless my way
I pray

As I Dey for corner
Be Dey reason life Lo
My mama call enter
She Dey owe Ajo

One person Dey para
Say I too Dey shakor
Cus I never still reply
Lori oro ta so

Some have food but cannot eat
Gbe wa
ebi n pami
I no Dey form Mandela

Toju ba Timi ko da
Cus dem go use me do yanga

For people wey Dey believe in me
Sorry for delay
I still Dey hustle to keep myself

And people wey Dey belittle me
He no be your fault
Even me sef Dey doubt myself

For people wey Dey believe in me
Sorry for delay
I still Dey hustle to keep myself

And people wey Dey belittle me
He no be your fault
Even me sef Dey doubt myself

Kini koko o
Father father bless my way
I pray

U Dey do for people
Do my own o
Father father bless my way
I pray

Oluwa kini koko o
Father father bless my way
I pray

As u Dey do for people
Do my own o
Father father bless my way
I pray

As I Dey for corner
Be Dey reason life Lo
My mama call enter
She Dey owe Ajo

One person Dey para
Say I too Dey shakor
Cus I never still reply
Lori oro ta so

Some have food but cannot eat
Gbe wa
ebi n pami
I no Dey form Mandela

WRITERS

Iyiola Adebayo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual