LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Melanin

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
In the day in the night I be sober ahh
Mandem
In the day in the night I be sober ah
My baby you know say I be sinner ah
So Make I call on my maker ahh
In the day in the night I be sober ah
Music, mixing, bashing
Sweety Melanie, tell me where my heart dey
Yes, I call you thief you be robber
For you, I dey lose focus your way na my way
Bonjou Melanie, omo tell me where you dey
Omo You dey flatter my ego
All day any day, call on me, I'm on my way
No be say dem woman scars buh
Na you wey dey blow my mind
Hope you no go fall my hand
Omo Make you no go chop my eye
No be say dem woman scars buh
Na you wey dey blow my mind
Hope you no go fall my hand
Omo Make you no go chop my eye
Sweety Melanie, omo na your hand a dey
Anywhere you go, me a go
Sweety Melanie, girl you put my mind for jail
Sweety Melanie, omo na your hand a dey
Anywhere you dey, me a dey
Sweety Melanie, girl you put my mind for jail
Sunday, Monday, Mami all day
Man been follow you, girl he don tey
Dem touch you, somebody's gone pay
High in love, somebody want craze
Can't trade you for nobody o
Be my baby, panna I be tecno
You got me lose control
Anywhere you go, me a want go
No be say dem woman scars buh
Na you wey dey blow my mind
Hope you no go fall my hand
Omo Make you no go chop my eye
No be say dem woman scars buh
Na you wey dey blow my mind
Hope you no go fall my hand
Omo Make you no go chop my eyes
Sweety Melanie, omo na your hand a dey
Anywhere you go, me a go
Sweety Melanie, girl you pur my mind for jail
Sweety Melanie, omo na your hand a dey
Anywhere you dey, me a dey
Sweet Zim Melanie, girl you put my mind for jail
No be say dem woman scars buh
Na you wey dey blow my mind
Hope you no go fall my hand
Omo Make you no go chop my eye
No be say dem woman scars buh
Na you wey dey blow my mind
Hope you no go fall my hand
Omo Make you no go chop my heart
Thanks for watching

WRITERS

Iyiola Olanrewaju (Ola crown)

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use