LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Nobody Know

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
And I'm curious
Ola crown na my name ajey
Ahnnnn
Ahnnn ahnnn
Ahnnnn
Ahnnnnn
Shey I sabi everything
Dem carry come my way
I no go fit gree
Throw my sanity away
Kasiri Eko
Ko ma lo tu loju ewe
Hold my peace
Cause I love my peace
Over sabi fit to
Make a nigga make mistake
So me I Dey guide
Watching everything I say
Make a ant no go cause
An elephant delay
Hold my peace
Cus I love my peace
Man no fit scatter
What oluwa gather sha o
Na why he carry tree
Give monkey to gapa
I no fit to follow
For majority matter ooo
I no get eyes
For the water
As oluwa mi Dey work
Nobody know
Nobody know
Nobody know
Nothing wey person go touch
Nobody know
Nobody know
Nobody know
The way oluwa mi Dey work
Nobody know
Nobody know
Nobody know
Nothing wey person go touch
Nobody know
Nobody know
Nobody know
Bobo tell ur brother
Make he no advise me
When Olofofo
Go stop Dey supervise me
I just won Dey live my life
He no concern person
Cus na me Dey feel
All my pain
Person tell person
Make he no Dey fear person
But person Dey plan am
Make person fi style sheshin
And the person still Dey look up
To the same person
Na person Dey spoil person
Man no fit scatter
What oluwa gather sha o
Na why he carry tree
Give monkey to gapa
I no fit to follow
For majority matter ooo
I no get eyes
For the water
Man no fit scatter
What oluwa gather sha o
Na why he carry tree
Give monkey to gapa
I no fit to follow
For majority matter ooo
I no get eyes
For the water
As oluwa mi Dey work
Nobody know
Nobody know
Nobody know
Nothing wey person go touch
Nobody know
Nobody know
Nobody know
The way oluwa mi Dey work
Nobody know
Nobody know
Nobody know
Nothing wey person go touch
Nobody know
Nobody know
Nobody know

WRITERS

iyiola adebayo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity