LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Power ranger

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
It's brownhub sound
Zena made that bang
Mixed and master
Gbenan Sori Sha
Because of you I go fit tackle
Any man
Ni kan gbori wa
I get my kala I go puff any man
She get body wey Dey giv person
Wahala
Like my mama anything you say
Na final
Omo Jejely no go put person for
Yawa o
I gat to check am baby this body ko
Normal o
For plenty body baby ibadi e yato
Ehh
Make a nigga Dey for corner start Dey masturbate
Oh lord
How person pikin fine like that
No doubt
This baby na mammi water
For you mo gbenan sori Sha
Because of you I go fit tackle
Any man
E ni kan gbori wa
I get my kala I go puff any man
For you mo gbenan sori Sha
Because of you I go fit tackle
Any man
E ni kan gbori wa
I get my kala I go puff any man
Your body na danger
Make I be ur hero power ranger
Your body na danger
Body na danger
Your body na danger
Make I be ur hero power ranger
Your body na danger
Body na danger
I say ur Barca
Big like calabash
Shake am mama bounce
Anybody touch am
I go vex make I gather
High like gbana man
Burst me for medulla
When you away
Say me I go
Ring up your cellular
Give in to me
So me I fit to
Give in to you
Reason with me
He no bad if you
Give it to me
For you mo gbenan sori Sha
Because of you I go fit tackle
Any man
E ni kan gbori wa
I get my kala I go puff any man
For you mo gbenan sori Sha
Because of you I go fit tackle
Any man
E ni kan gbori wa
I get my kala I go puff any man
Your body na danger
Make I be ur hero power ranger
Your body na danger
Body na danger
Your body na danger
Make I be ur hero power ranger
Your body na danger
Body na danger
(gbenan sori Sha
Because of you I go fit tackle
Any man
E ni kan gbori wa
I get my kala I go puff any man)
(Gbenan sori Sha
Because of you I go fit tackle
Any man
I get my kala I go puff any man

WRITERS

Iyiola Olanrewaju (Ola crown)

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity