LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Prayer

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
And I'm curious

Ola crown na my name ajey

Make enemies no see me
Finito
Alakoba no go come my side
Ginger my strength
When I'm feeling low
Dem no go cover me
When I shine

As I Dey find the raba
Wahala no go enter
My matatata
And I go gadadada
Everything that I'm
Praying for patapata

Omo ope ke pe olorun Oba
Bi mo shey le
Baba je kin ba
And my matter
No go turn yawa
Quality life no be palasa

Omo ope ke pe olorun Oba
Bi mo shey le
Baba je kin ba
And my matter
No go turn yawa
Quality life

All my adura leyi o
Amin o ase
My faith and the things
I believe in
Amin o Ase

Omo ope ke pe olorun oba
Amin o Ase
Bi Mo shey le baba je kin ba
Amin o Ase

All my adura leyi o
Amin o ase
My faith and the things
I believe in
Amin o Ase

Omo ope ke pe olorun oba
Amin o Ase
Bi Mo shey le baba je kin ba
Amin o Ase

Wetin go scatter my life
No go show
Where people suffer
I never go go

Money on money
From naira to dollar
Blessings on blessings
I carry Dey go

Me I no go suffer
I no go beg for bread
Me I no go suffer
I no go beg for bread

Omo ope ke pe olorun Oba
Bi mo shey le
Baba je kin ba
And my matter
No go turn yawa
Quality life

All my adura leyi o
Amin o ase
My faith and the things
I believe in
Amin o Ase

Omo ope ke pe olorun oba
Amin o Ase
Bi Mo shey le baba je kin ba
Amin o Ase

All my adura leyi o
Amin o ase
My faith and the things
I believe in
Amin o Ase

Omo ope ke pe olorun oba
Amin o Ase
Bi Mo shey le baba je kin ba
Amin o Ase

WRITERS

iyiola adebayo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Gender identity and Sexual Orientation