LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Trust

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Wake wake wake up in the morning
Got me thinking bout the reason why
My nigga be dey vex when I no Dey owe them
Make my padi happy as I happy and anything wey go

'Cause gbegey make we gum body dissolve them
But they know the reason like I do
And it got me feeling like a fool
And I be thinking everyday

Till my mama look at me and say
Oh yeah
If na so he dey easy to trust person
Man he for no be like that

Oh yeah
I got a reason to my own life
You got a reason to your own life
If na so he Dey easy to trust person

Man he for know be like that
Oh yeah
I got a reason to my own heart
You got a reason to your own heart

Wetin dey my body
No be wetin dey your body
You get your journey
I know fi follow you go

Some people dey leju
While many people dey feyin
Na wetin dey your body
You go carry Dey go

Wetin dey my body
No be wetin dey your body
You get your journey
I know fi follow you go

Some people dey leju
While many people dey feyin
Na wetin dey your body
You go carry Dey go

So I'm steady on my ten toe
And if it's getting boring
Nigga I go pariwo
But I'm sorry say I never tell you hello

I Dey my hell
And I still dey wish you wello
I get my instinct and it's telling me
Enemies started from my frenemies

I got to think I got to reminisce
Make dem no come turn my man to feminize
Mama call me and he talk self
If na so he Dey easy to trust person

Man he for no be like that
I got a reason to my own life
You got a reason to your own life
If na so he Dey easy to trust person

Man he for no be like that
I got a reason to my own life
You got a reason to your own life
Wetin dey my body

No be wetin dey your body
You get your journey
I nuh fi follow you go
Some people dey leju

While many people they feyin
Na wetin dey your body
You go carry dey go
Wetin dey my body

No be wetin dey your body
You get your journey
I nuh fi follow you go
Some people dey leju

While many people dey feyin
Na wetin dey your body
You go carry Dey go
PURCHASE YOUR TRACKS TODAY

SUBSCRIBE TO YOUTUBE.COM

WRITERS

iyiola olanrewaju

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Race and ethnicity