bae i dey fear you oh oh oh
cause i bundle the love in a bag
as i dey feel you oh oh oh [me i dey feel you oh]
but you dey see me like maga
babe kilode oh kilode oh kilode oh kilode oh kilode oh
me i don tire for you [me tire for this love oh]
babe kilode oh kilode oh kilode oh kilode oh kilode oh
me i don tire for you [me tire for this love oh]
everyday i dey wonder [wonder]
i no understand the love you dey show me oh
see all the things we build
you throw it in the gwata oh
shey you be nepa you dey do me off and on oh
like popo your red na blue oh
why you want to kill me young
cause i no say i dey give you love passi sugar oh
i dey show love, you call me maga
i dey show care, you call me mogo
ejor babe na to dey park out [me i park out oh]
i dey show love, you call me maga
i dey show care, you call me mogo
ejor babe na to dey park out
i never share you with anybody oh
i never share you with anybody oh
bae i dey fear you oh oh oh
cause i bundle the love in a bag
as i dey feel you oh oh oh [me i dey feel you oh]
but you dey see me like maga
babe kilode oh kilode oh kilode oh kilode oh kilode oh
me i don tire for you [me tire for this love oh]
babe kilode oh kilode oh kilode oh kilode oh kilode oh
me i don tire for you [me tire for this love oh]
which kind of love is this
everyday naso i dey think for my mind
like say i go die oh no [oh no oh no]
you no dey feel the things i feel for you oh
i swear babe you heartless oh [you heartless]
everyday naso you dey off and on oh
you dey treat me like nepa
everyday naso you dey off and on oh