she woke me with hot kiss oh
she call me honey [she call me honey oh]
she give me all the energies i need oh
dem dey call me baba nla oh
all na because of my money oh
na who no like money o [na who no like money]
money wey dey cause familiarity
money wey dey bring understanding
money wey dey causi commotion
money wey dey bring familiarity [larity]
money wey dey bring understanding [standing]
money wey dey causi commotion eh eh
commotion o, commootion o oo
when you wan knock my door
make you know say you hold money oh
make dem dey spread me money oh
eh na dat one me i no want oh oh oh
where dem wen i no get money
nobody wey dey send my life
see now dem dey magnate me
even dangote like money oo
na who no like money o [na who no like money]
money wey dey cause familiarity
money wey dey bring understanding
money wey dey causi commotion
money wey dey bring familiarity [larity]
money wey dey bring understanding [standing]
money wey dey causi commotion eh eh
commotion o, commootion o oo
eh na who no like money o