Olun (I swear) me I go leave oh!
Nwa mamaye (Mommy Daughter) I carry go
Na you I go show mama I carry come..
Nwa mamaye (Mommy Daughter) I carry go
Na you I go show mama I carry come..
Everything little thing I do
Baby na you, e dey do me like juju (is doing me like a spell)
Everything little thing I do
Baby na you, e dey do me like juju (is doing me like a spell)
When you stand attention.
Cause many commotion! Eh!
But I need you shay them know
For your matter I go bomb the town
Cause you cool my heart yeah
Your love have changed my life yeah
Na you dey bursty my brain yeah
Na you dey tinkle my fancy
Na you dey bursty my dada ooh
Anytime I see you, I dey smile ooh
You my joy, you my sorrows gone away
Everything little thing I do
Baby na you, e dey do me like juju (is doing me like a spell)
Everything little thing I do
Baby na you, e dey do me like juju (is doing me like a spell)
I swear na you, I swear na you!