LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Winner

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
emmystrings

mmmmmmmmmmm

wavesounds
mmmmmm

amma superstar and a legend in the making
if i shoot my shot i dey focus to achieve oh
on God i move oh
amma winner
i no dey dull oh
amma winner oh
yea yea yea
amma winner oh

i believe and do, i believe and do
amma winner oh, amma winner oh
if i no get do
dem go all laugh me
just believe and do, just believe and do
you are a winner oh, you are a winner oh
if you no get do, if you no get do
dem go all laugh you yea yea

i dey give dem
i no dey fear dem [oh na na na na]
i no dey look dem [oh na na na na]
i go reach there [oh yea yea yea yea]
oya give dem
no dey fear dem [oh na na na na]
no go look dem [oh na na na na]
you go reach there [oh yea yea yea yea]

this boy wey you dey see so
e dey him lane oh [e dey him lane oh]
e no dey send your wahala, rara rara
your paklaba, nmm nmm
your jaraba
eh
omo if na bad vibes
omo make you gimme distance
i say make you gimme distance
the focus na to win oh
oh na to win oh oh oh

i believe and do, i believe and do
amma winner oh, amma winner oh
if i no get do [if i no get do]
dem go all laugh me [yea yea]
just believe and do
you are a winner oh, omo you are a winner oh
if you no get do, nmm nmm nmm
dem go all laugh you, yeah

i dey give dem [oh oh oh oh oh]
i no dey fear dem [oh oh oh oh oh]
i no dey look dem [oh oh oh oh oh]
i go reach there [oh oh oh oh oh]
oya give dem [oh oh oh oh oh]
no dey fear dem [oh oh oh oh oh]
no go look dem [oh oh oh oh oh]
you go reach there [oh oh oh oh oh oh oh]

tha social manager

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion