That it's you that I want on my bed
And i go like if you cooperate
The things wey you dey do
The things wey you dey do me
Love the way you whine that waist
Out of all the girls say na you come first
Don't let a man come taste
Think say i sabi but na me con gbes
Love the way you whine that waist
Out of all the girls say na you come first
Don't let a man come taste
Think say i sabi but na me con gbes
That it's you that I want on my bed
And i go like if you cooperate
The things wey you dey do
The things wey you dey do me
So baby call me call me call me yeah
That it's you that I want on my bed
And i go like if you cooperate
The things wey you dey do
The things wey you dey do me
The things wey you dey do
The things wey you dey do me
Opor opor o gidi gidi gbangba
Opor opor o gidi gidi gbangba