LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Calm Down

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Rhaffy in the building 

Olareign Yeah eh eh eh eh

c lot of things you don't know 

If you no see make you no believe 

Make you go low

No be that your highness 

Go make you king 

Oga calm down 

That your benz na person uber 

Oga calm down ( Farabale farabale )

You get the pencil 

No make you ruler

Egungun bi careful 

Jowo wo express 

Eyin omo cse emperor 

Ti epada di empress 

Bad man me too bad 

Me no ko yin je 

Bo wun yin keshi asshole yin le 

Me go funyin je 

I Dey come from afar 

Dem Dey see me 

Dem Dey run 

cnd I spark them up like thunder 

cma kill them like a don 

Ejo yin ti poju mhhen 

Eyin set talking tom 

Elo chinchon chin chon 

cwon set Jackie Chan 

Oh my God pikin come 

I no cum, she no cum 

Oh my God how come

Ole gbe omo ale wa bami nile oo

Pada koma come mo 

Ofe Cajole mi omo ale 

Pada mio ma go

Motor don jam am 

I don tell am 

E don happen I don clear am

Rhaffy do beat Na me kill am 

I see your face you Dey feel am 

No lie no lie bro 

Oripe mio normal bro 

Mogbe rap sori bi 

Davido shey ke chioma bro

c lot of things you don't know 

If you no see make you no believe 

Make you go low

No be that your highness 

Go make you king

Oga calm down 

That your benz na person uber 

Oga calm down ( Farabale Farabale )

You get the pencil 

No make you ruler

See mr gragra kapa wa le

Elon form phoney fun omo to ja 

Totu je Omo Ibile 

Wa oo eyin cow

Eyin ba wo

Emi ni lion ni abete yin 

Eyin meow meow 

Me na bad man 

Una be mad man 

Igara yin po Ju owo yin lo 

Una dey cap man 

Una dey shiere man

Una dey craze man 

Eyin coded atoro bara 

Una dey fake man 

Ti eba po wa eni pe lo

Wa oo

Moti so fun yin 

cwon temi dangerous gan oo 

Emi o foor fun yin 

Mio le ku fun yin 

Mi o le je fun yin 

Talo ni loofu (love) oshi 

Ewa oo miole love yin 

Bella ciao bella ciao 

Bella ciao ciao ciao 

Efe joba lewa Lori 

Ti ewa upside down 

Opolo yin dori kole 

Shey ewa alright Sha oo

Bella ciao bella ciao 

Bella ciao ciao ciao

c lot of things you don't know 

If you no see make you no believe 

Make you go low ( Farabale farabale bro )

No be that your highness 

Go make you king 

Oga calm down 

That your Benz na person Uber 

Oga calm down ( Farabale )

You get the pencil 

No make you ruler

Farabale farabale bro

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Sexual