LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

I Don't Know

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Before before I Dey

Ohh yee

Before before I dey take care of you

You call me Bae I dey call you my boo

Na every time you dey mu ori mi wu

Everything just Dey cool like a pool

Right now wey sapa don dey

Nitori kosi owo mo

You don change

Nitoripe enu ti gbe you don gbess

Oti sara gbagbe pe we don teeyyyy

I don't know oo

Wetin I do you

I don't know oo

Wetin you dey do

I know you know oo

If you wanna go

Omo you can go ooo

I don't know oo

Wetin I do you

I don't know oo

Wetin you Dey do

I know you know oo

If you wanna go

Omo you can go ooo

Mope khadijah monday

She ain't picking

Motu pe n tuesday

Phone lon so busy

Molo pe ni wednesday

Oti sha mi blocking

cshey odo monsuru

Lo sun moju

Ti yen Sha ni doggy

She say you be yemi my lover oo

Wey no get liver

Owo lonje I love her oo

cll she want me I want

Omo I gave her oo

Gucci and the prada

She be my diva oo

Oko mi sita nile

Oko mi sita nita

Oko mi sita lojojumo

On pe mi ni talika

Oro ejo fun monika

Oro ejo fun emmanuella

Oso fun cinderella

Pe mo ni just one knicker

But she gimme me joy

Gimme love all along

I no know say she ja

She dey give me ajeku monsuru

cfter round two wey I cum

Wey she cum

She go tell me wow

I will never cheat on you uuu

This girl show me fire

This girl show me thunder

This girl show me fire

But the she know the koko

Boshey ri pe enugbe

She japa

Before before I dey take care of you

You call me bae I dey call you my boo

Na every time you dey mu ori mi wu

Everything just Dey cool like a pool

Right now wey sapa don dey

Nitori kosi owo mo

You don change

Toripe enu ti gbe you don gbess

Oti sara gbagbe pe we don teeyyyy

I don't know oo

Wetin I do you

I don't know oo

Wetin you dey do

I know you know oo

If you wanna go

Omo you can go ooo

I don't know oo

Wetin I do you

I don't know oo

Wetin you Dey do

I know you know oo

If you wanna go

Omo you can go ooo

E for make sense

When we dey together

Make you be my cinderella

You say know cus

I no too dey hold bar

You don forget say khaki no be leather

Do you really know where we started from

Do you really know when I carried you along

For your love

Do you know what I've really done

cbi omo igba timo to rie sha de ikeja along

Way back bae we chilling together

Oritigbe bayi on treat mi bi beggar

she don forget when I Dey

Buy am coldstone

Chocolate pizza kpankpan pelu cold coke

Go away bitch you a gold digger

Ti owo bade

Toba pada wa ma pull trigger

Otin pada set

Mori pe otin no orun bo

Oma da kopada seyin

Kuron bi ko gbo iki lo

cbeg ooo

Emi ni ase

Omo yen fepami

Tori apo mi tigbe bayi

Omo yen japa ni

She ran away

Owa n pin puna kari

Monsuru pada fi ra benz

Egba mi opari

hain hain

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual