LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Kill My Vibe

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
We burn cash

We no send

You chop us

Na small thing

We get raba

cnd we get sense

cs u see us

We no Dey do less

For the club dem Dey feel doings

Lollipop when they lick my thing

Biggie man wey Dey lose billions

On the chicks in the clubs and e no kill us

Party girls just Dey full my cribs

clladem wanna chop my kiss

We outside every night and yes

We dey lose every week and e no move us

Omo no go kill my vibe

Omo no go kill my vibe

No go kill my vibe

Omo no go kill my vibe

Omo no go kill my vibe

No go kill my vibe

Make you no go kill my vibe

Make you no go kill my vibe

No go kill my vibe

Make you no go kill my vibe

Make you no go kill my vibe

No go kill my vibe

Shopla

We dey party hard

Balling hard 

No be Etihad

Vibe killer go know say my igbati hard

See my baddie bad

I go carry car

To go carry her

Then we buy the bar

We no be Talika

Fast life risky be conductor

To gan bus

Back then taba ki won

Na shun dem day shun us

Dem still day shun us

But na shun sir

The difference is clear

Them be gigolo

cnd me I be pornstar

Sometimes na molly

cnd sometimes na kpoli

cll my gees na army

Get high like okoli

When I think about my story

I be mad unholy

Go to bar get trophy

Its a champion story

Now

Omo ti mogbe boshey fa shisha

Taking many shots to le pa keeper

Eru to gbe kpon

Ole pa tipper

On blow mi bi e ni pe

O n gbe sambisa

Omo no go kill my vibe

Omo no go kill my vibe

No go kill my vibe

Omo no go kill my vibe

Omo no go kill my vibe

No go kill my vibe

Make you no go kill my vibe

Make you no go kill my vibe

No go kill my vibe

Make you no go kill my vibe

Make you no go kill my vibe

No go kill my vibe

Smoke weed

Get high

Dey another planet

Vibe killer come my way

I go show you madness

Weyrey omo oshodi

Mo mope oni fe ki da le

When you see goons

My dawgs will never let you dale

Order ten azul casket

E no touch body

See dis girl with big behind

Fema gum body

Shole latan

Jekin fun Ee spider man style

Jeki Ki finger mi di opener

Koshi can star Ee

Stack it up

Rack it up

Raba Dey joohr

Jekin toor , jekin noor

Si e lara

Shey kin da

Sho Ma gba

cbi you be vibe killer

Oh my gad

I got lotta bars

I got lotta doe's

I got lot of weyrey ton Ma fa kanakoos

I shut down clubs like it's nothing

With dem goons

cnd I too like rough when it comes to the puss

Pussy

For the club dem Dey feel doings

Lollipop when they lick my thing

Biggie man wey Dey lose billions

On the chicks in the clubs and e no kill us

Party girls just Dey full my cribs

clladem wanna chop my kiss

We outside every night and yes

We dey lose every week and e no move us

Omo no go kill my vibe

Omo no go kill my vibe

No go kill my vibe

Omo no go kill my vibe

Omo no go kill my vibe

No go kill my vibe

Make you no go kill my vibe

Make you no go kill my vibe

No go kill my vibe

Make you no go kill my vibe

Make you no go kill my vibe

No go kill my vibe

We burn cash

We no send

You chop us

Na small thing

We get raba

cnd we get sense

cs u see us

We no Dey do less

WRITERS

Olajide Taiwo, Adewunmi Ismail Dada

PUBLISHERS

Lyrics © TuneCore Inc., AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual