Is this love is this love that I'm feeling
cbi shey na the sexual healing
You tell me kunle na your bestie
But your bestie dey sample your pum pum
You no even care if I won die
even sell my pride for claba
you don turn me too to your father
You no even care if I rundown
Motun fun e ni gbogbo palm kernel
Shey itori wo ni girlfriend mi
Toba ra wig otu ma ra gown
Tiba ti pe e ni koma daun
Dem don sabi you for street
Oshey oshey omo salewa
Iwo lani ma sha awun
Real life see I thought you were my gee
Ti mo ba ji
nigbami I go just dey imagine
You were all I wanted to see
Shebi tele nigbayen mo ma n ko e je
Mi o shey mo omo oti greedy
Omo woli to di queen olosho gan nine idi
Moti shay moti puff canadian like diddy