Emi ni wo ni wo ni se ooo
Ti ba ro ire re Si e ooo (ooohh na na na)
Oh na (moni se e ma gbo oo na na)
Hmmm na na na Oh my God It's Finest on the beat baby
So I gat to hustle make struggle make I tell enemy
Am a very gentle boy, gentle boy I Dey very humble
But if you find my trouble, if you find my trouble I go give it to you back in double
We hustle everyday to the top ooo
Na me be that guy with dunlop
Everyday we de stay for bus stop
Ereke ju, ereke ju (fighting like commando)
Ereke ju, ereke ju (Won ni mi o te te de ooo)
Ereke ju, ereke ju (fighting like commando)
Ereke ju, ereke ju (Won ni mi o te te de ooo)
E get reason, everything e get reason
Crayfish wey bend (ooo) everything get reason ooo
E get reason, as I de smoke e get reason
Pepe wey never red, e get reason
Emi ni wo ni wo ni se ooo
Ki ere ma je Temi anytime Ti e ba gba du ra fun ee ooo
Emi ni wo ni wo ni se ooo (eeh wele mama aaa, eeh wele mama aaa, eeh wele mama aaa)
We hustle every day to the top ooo
Na me be that guy with Dunlop
Every day we de stay for bus stop
Ereke ju, ereke ju (fighting like commando)
Ereke ju, ereke ju (Won ni mi o te te de ooo)
Ereke ju, ereke ju (fighting like commando)
Ereke ju, ereke ju ( Won ni mi o te te de ooo)
E get reason, everything e get reason oo
Crayfish wey bend, everything get reason oo
E get reason, as I de smoke e get reason oo
Pepe wey never red, e get reason oo