Yo dem hafi know everyday manna straight ya simi?
Them na tell you sey na streets we dey pon
Shine your eyes manna watch out for pagan
He's searching for your soul watch out for satan too
But we killing em with prayers
Manna na fit turn up the whole place
Manna na fit fuck op the whole place
Yeah fuck op the whole place yeah
Say she freaky freaky baby come over me yard
Way she gimme body me I never gon slack
Shawty ma me feeli but I'm talking bout the nyash
Yeah I'm thinking about the cash now
Issa loud loud raise the volume of the track
No be gidigidi cool down relax Cool down relax uh yeah
Them na tell you sey na streets we dey pon
Shine your eyes manna watch out for pagan
He's searching for your soul watch out for satan too
But we killing em with prayers
Jah know what me wish for wish for uh
Jah know sey de boy dem grinding
Jah Jah gimme wisdom wisdom uh
Cos i know that my time is coming
Check check check check kuley
Mana restyle am (mana re)
Check check check check kuley
Jah Jah blessings real no be silicon
So me just a work hard and me stay strong yeah
Could never believe sey man dey form
light up another another one so me dey pon
Free de ghetto youth everyday inna di zone yeah
Them na tell you sey na streets we dey pon
Shine your eyes manna watch out for pagan
He's searching for your soul watch out for satan too
But we killing em with prayers