Yea Ehn ehn Ehn Ehn Ehn Ehn Ehn Ehn Ehn
See how I de bomb omo oro tun wese
Want be baller like c Ronaldo oh
Ode n pa ikun sebi iku lo n pode
I no de want de live on budget
E sure me die but kosi fhor for here
Mehn I be de hustle no be today
And I get money no be fugazzi
Eni kankan koma koja adanwo
You fit see me today make I de on molly
Tomorrow fit come make I de on skuchies
Eni kankan koma koja adanwo
Why tan lo n sebi olohun oba
I no de claim boss, I be no one oga
You no go dare me if you know me daadaa
If you trespass we go teach you lesson
Capital GOD shower me your blessings
I be original gangster me authentic
If you trespass we go teach you lesson
Capital GOD shower me your blessings
I be original gangster me authentic
Find me one girl wey de kush
If my paddi de jealous me
Ma japa maya bese mi soro
If na my babe de pressure me
I go run I no go kill myself for love
Man got to careful on this highway
Cos the grace wey I get no be child's play
Man got to work hard every damn day
If you get raba brother show some love
At the end of the day we all go soon comot
Awon agan n gbadura pekan ri baby
For yaba werey kan bi Meji
Abule ni moti wa I came from village
Una big boys gang o le yomi n settings
Baba Godi shay you de for there
See how I de bomb omo oro tun wese
Want be baller like c Ronaldo oh
Ode n pa ikun sebi iku lo n pode
I no de want de live on budget
E sure me die but kosi fhor for here