M’ate ahwe fom and you know that
Close your eyes when you look at me
If you trust me, you go see me
Do me now no dey reason am
M’ate ahwe fom and you know that
Baby where do you get your knickers?
Why my hand no fit resist oh
E dey follow wherever your knicker go
if you do my body, do it to my soul
Na you wey dey hold my soul oh
Close your mouth when you say my name
You know say I mean it eeh
I’m feeling like a god, na you wey dey do am
Baby make I feel like I’m floating
If you do my body, so it go my soul
Na you wey dey hold my soul o
If you do my body, so it go my soul
Na you wey dey hold my soul o