LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Saro

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hello oh
Saro oh
Is been a while
How you dey for that side
I see your hustle
I see your struggle
No vex for me my brother
Nah so we see am
For the jungle

Olo far oh Jin gan
Jigan ese mi otora
Mo sare gan kin le ba oh
Paddy mi
Ogbon jugbara
Mo sapa oh
Mo jupa oh
Mo kira
Sapa gan ban mi fin ra
Mo sapa oh
Mo jupa oh
Mo Kira ah
Sapa gan bami fin ra
Yahoo boy for night
Alhaji for morning
Weytin man go chop
Ask Hilda bacci
Wey man know do
Just to get money
Yahoo boy for night
Alhaji for morning
Weytin man go chop
Ask Hilda bacci
Wey man know do
Just to get money


Hello oh
Saro oh
Is been a while
How you dey for that side
I see your hustle
I see your struggle
No vex for me my brother
Nah so we see am
For the jungle

Oluwa ni sola
You no gat you for my mind
Keda koma sare
Oluwa lomo ola
Nah him get the say
Ko je seni to lemu
Kori mi dowo
Askeun atola
Kirakita oh dollar
Owo oje mago
Anybody lo le lowo
Paddi mi mago oh
You know
No one knows tomorrow
Nobody kno no
Say nobody no know oh
Put your eyes on the goal
My brother
You self gan you fit blow
No one knows tomorrow
Nobody kno no oh
Say nobody no know oh

Hello Saro Saro
Nobody kno no oh
Say nobody no know oh
Hello Saro Saro
Nobody kno no oh
Say nobody no know oh
Hello Saro Saro
Nobody kno no oh
Say nobody no know oh
Hello Saro Saro
Nobody kno no oh
Say nobody no know oh
Nobody kno no oh
Say nobody no know oh
Nobody kno no oh
Say nobody no know oh
Nobody kno no oh
Say nobody no know oh

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence