LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

EQUANIMITY

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Uh uh
It's Shemzii
Hmm
Hmm
Na me be the boy wey dey cause commotion
I'm calm like ocean, I'm sweet like potion
No dey whine me, abi you dey reason the motion
I let the Money talk, I don't need no promotion
I'm never loud, best believe I'm blending my plan
I live that Soft life, my brain sharp, I'm really a 10
See If grace be the plug, I'm connected like a cord
Well of course, i be Don
Emi gan gan ni IDAN
Soft commotion, steady vibration
I dey run my lane with no explanation
Life na rotation
I choose direction,Them dey find formula
I be equation
Aye
Boys go dey shout but I move strategic
I dey chop goals, dem dey count statistic
Pressure no dey reach when your vibe authentic
Na cruise, na peace, I dey play ballistic
I fit turn pain to another hit song
We go laugh, we go flex, we go vibe till dawn
Na my groove, na my law, no be ping-pong
Even when I fall, I dey land like King Kong
Yeah
It's Shemzii

WRITERS

David Ayoyinka

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence