Play-play cruise, everybody don dey ginger
Baby bend low, do am like you be ninja
Money dey talk, e dey ring like ringer
Popi-pop vibe, no dulling, no linger
Play-play cruise, everybody don dey ginger
Baby bend low, do am like you be ninja
Money dey talk, e dey ring like ringer
Popi-pop vibe, no dulling, no linger
I Pull up to the scene, I dey dance like mascot
My Baby wan follow, she dey twist like padlock
I tell am make she chill, but the baddie's tryna turn up
The excitement, it's like she won herself a jackpot
Cruise too sweet, e dey taste like bangkok
My niggas, we de jolly, yeah we lit, no de dull us
Daddy for the town, ain't nobody badder than
Jagaban, your girl knows that I'm the man
Play-play cruise, everybody don dey ginger
Baby bend low, do am like you be ninja
Money dey talk, e dey ring like ringer
Popi-pop vibe, no dulling, no linger
Play-play cruise, everybody don dey ginger
Baby bend low, do am like you be ninja
Money dey talk, e dey ring like ringer
Popi-pop vibe, no dulling, no linger
She jumps in, she's moving like a teaser
Sliding, gliding, omo she de ginger
She whine slow, the yansh soft, be like butter
Everybody pause, olounn issa banger
Block don hot, yeah we grooving again
Step on the floor, we make the ground shake, you know that we vibing again
I'm on top, of course, what you thought?
Oloun sehh, it's commotion every time i drop
Play-play cruise, everybody don dey ginger
Cruise, everybody don dey ginger
Popi-pop vibe, no dulling, no linger
Cruise, everybody don dey ginger
Cruise, everybody don dey ginger
Popi-pop vibe, no dulling, no linger