Hello Saints and if you ain't
please move to the other side
And in case your understanding is on slow-mo today's episode is for believers in Christ Jesus alone
So I noticed people turning blind eye to God some are wearing goggle
To maintain steeze people are now shy of sharing gospel
People are now shy of being identified with Jesus
Abba's pride but your consecration is divided like scissors
God looks at the heart He doesn't look at my dressing
You no attend Bible study you say life na lesson
You dey book sporty inside church and praying against poverty
You never ready till poverty becomes your property
This una Jesus sef una sure say no be scam?
All the prayers we praying you sure say no be sham?
Coz I've given my life to Christ for over 27 years
Common car I never get I dey use iPhone 7s
Sadly people love God for only the bread that He gives
Few people love Him for only the bread that He is
When you're praying for child o mon boshey n lor si Shiloh
But now you no want make people dey call you mummy GO
Why because you don't want them to call you holy holy
Bible go ruin your steeze but oun gbe baba gori poly
Gbogbo n to ye ko je private part lo ti gbe si ta
You don't hear God but you're always listening to people saying that
Serving God is for the lowlife or it's caused by rural challenge
But gbogbo won yen la jor n pade l'hallelujah challenge
At'onise owo and those that are working in government section
Na all of us dey gather shout GLORY in comment section
Well we listen we don't judge
Coz God's instructions la n tele we listen we don't grudge
And don't be intimidated by everything you see online
Line iro l'ero ti maa n por open your eye see your line
Which is line of truth of the way and of the life
And let go of ego mvrder your flesh and drop the knife
Rapture dey come when the Lord go pick husband drop the wife
So before then follow peace with all men solve the strife
Quick one your salvation is not just about making heaven
It's to make heaven and taking as many as you can along
Opposing Christ and His commandments means praising devil
You can't serve two masters o le pe Jesu tun maa kanayo
Coz the gospel is not the power of God unto riches
Jesus did not die just for you to get worldly riches
He's not to be called only when you don go trouble witches
He's not a genie meant to fulfil all your humble wishes
So make a decision today make you follow who know road
He's ready to bear your yoke make you waka with no load
If you dey walk in the shadow of death no fear coz Jah cover you
You no go stumble coz He's given His angel charge over you