LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

DANFO DRIVER

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Audio Monkey

waka waka waka waka
waka dey go
As i dey on the road
Make dem clear the coast
i dey sierra leone
kosi soro
holy holy ghost
show me d road
wetin i no see
you can see
only good days
for my calendar
roll my thing
roll my lala
no wan things
wey go cause kasala

countless
ups and down
But thank God for that
Give gratitude to the most high
to get what i want me
i gaz to fight
just to fly

i don waka pass
danfo driver (shonbe)
ikate ologolo(shonbe)
ojuelega Bodethomas (shonbe)
shon shonbe ni

i don waka kilometers (shonbe)
ikate ologolo (shonbe)
ojuelegba Bodethomas (shonbe)
shon shon shonbe
otipe pe pe ti mo tin ba bo o
Kolorunso mi kinle ro no lo
Watin go be go be
ibi ti ma de mo ma de
i know for sure

who dey call me
who dey call me
me i no to worry
man i keep on work
right now
and i
beat keep on bulping
right now
and i
leave all my worries
ko lo ooh ooh

And i don tell my shilo
i no dey search for another man philo
Na me be my own Hero
Supernatural ni mi
you can pe mi sub zero

countless
ups and downs
But thank God for that
Give gratitude to the most high
to get what i want me i gaz to fight
just to fly

i don waka pass
danfo driver (shonbe)
ikate ologolo (shonbe)
ojuelega Bode-thomas (shonbe)
shon shonbe ni
i don waka kilometers (shonbe)
ikate ologolo (shonbe)
ojuelegba Bode-thomas (shonbe)
shon shon shonbe

WRITERS

Ewetuga Ibukun Samuel

PUBLISHERS

Lyrics © ECHO ORANGE

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion