LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Dreamscape

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I’ve been

I’ve been in a space ah

Na me know watin I dey face ah ah ahh

Pull up in a Tesla

This life i’m alone a loner

If no be god grace ahh

Stand fit

Never want no faliure

Put all of me life on the paper

Working 9-5

On a daily


The journey don dey tough

Then you know whatsuping

Give on to Caesar

What Caesar

Be wanting

Me I thank Jah

For the blessings coming

I dey d street

Say Oluwa lon sho mi

Everything I do

See the winnings coming

No fit see

No fit see me dulling

You know as the vibe dey go

You go feel am for ur body

And ur soul


High way

Wetin dey my mind all day

Na the money i dey

Parole

Tell dem that I’m on my way ahh hah

No way

Them no fit to stop

My way

Na the money I dey prole e

Tell dem that I’m on my way ahh hah


Them ah try cancel it

Don't know why man get jealous

It's a cruel world we live in

High spirit

Even if na for die minute

Know say match e never finish

Feels like have had enough

E no really easy at all

No wan dey hear cho cho cho

Wetin my mama go chop

The story long

This life e na turn by turn


The journey don dey tough

Then you know whatsuping

Give on to Caesar

What Caesar

Be wanting

Me I thank Jah

For the blessing coming

I dey d street

Say oluwa lon sho mi

Everything thing I do

See the winnings coming

No fit see

No fit see me dulling

You know as the vibe dey go

You go feel am for ur body

And ur soul


High way

Wetin dey my mind all day

Na the money i dey

Parole

Tell dem that i’m on my way ahh hah

No way

Them no fit to stop

My way

Na the money I dey prole e

Tell dem that I’m on my way ahh hah

WRITERS

Hassan Mustapha Yahaya, Ibukun Samuel Ewetugbe, Ayomide Matthew Salami

PUBLISHERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual