LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Mood II

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I come in i collect
Omope to correct
I no fit disconnect
Kowo yen ma po se
Jaiye lo no forget
say Aiye kan lo wase
Achalugo mi Wanbi
I gus play your cassette
hmmm hmmm hmmmm hmmmm
(psyc)
Only you fit put me for d mood
(Psyco Mood)
hmmm hmmm hmmmm hmmmm
(psyc)
make i tell you watin we go do
(Psyco Mood)
hmmm hmmm hmmmm hmmmm
(psyc)
Only you fit put me for d mood
(Psyco Mood)
hmmm hmmm hmmmm hmmmm
(psyc)
make i tell you watin we go do
(Psyco Mood)
only you fit
only you fit
only you fit
only you fit
only you fit
make i tell you
make i tell you
Only you fit put me in d mood

only you fit
only you fit
only you fit
only you fit
One step
Two step Omo
Three step
I go soon step with your babe
One step
One step Omo
Shock won bakan
One step
Two step Omo
Three step
I go soon step with your babe
One step
One step Omo
Spiritual! Yeee
Your big bumbum de do me like werepe
Big money Omo no be kekere
And I love the way she de do move that thing
I go carry am go far away ye
On shemi shemi
On pami lo
On shemi shemi
Bi oti naaa
Whether she graduate with no concern me
Omo na First class trip to Paris
hmmm hmmm hmmmm hmmmm
(psyc)
Only you fit put me for d mood
(Psyco Mood)
hmmm hmmm hmmmm hmmmm
(psyc)
make i tell you watin we go do
(Psyco Mood)
hmmm hmmm hmmmm hmmmm
(psyc)

Only you fit put me for d mood
(Psyco Mood)
hmmm hmmm hmmmm hmmmm
(psyc)
make i tell you watin we go do
(Psyco Mood)
only you fit
only you fit
only you fit
only you fit
only you fit
make i tell you
make i tell you
Only you fit put me in d mood
only you fit
only you fit
only you fit
only you fit

WRITERS

Olorunyomi Oloruntimilehin, Ewetuga ibukun Samuel, Audiomonkey

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Gender identity and Sexual Orientation