This life na give and take
Where you coming from Malo gba gbe yea
Iwo lo lana fun won joor open my way
Olorun oba it’s time to migrate
me self wan pull up in a black Range Rover
I remember when I Dey for ojurin
Lagege oh my God o bloody
I be Omo lile but me am not from France
But me I don enter one chance
Make my blessings no go pass me by
I will never gbezome (I will never)
I will never gbezome (Oooo I will never)
I will never gbezome (Oooo I will never)
I will never gbezome (Oooo I will never)
I will never gbezome ahah
If you wan make this money
Ibi ti anybody ba wo ni ko ma ba e
Although owo ile e go dey waste
As you dey outside dey find update
Ma lo gbezome make you find ur way
Like me now I dey find Kuwait
Ehen’ and if I don hear gbas gbos
I will never gbezome (I will never)
I will never gbezome (Oooo I will never)
I will never gbezome (Oooo I will never)
I will never gbezome (Oooo I will never)
I will never gbezome ahah