Donjazzy don message me congratulate me expecting my EP
Tears in my eyes couldn't let me jubilate my win first sign of victory
Victor Ben said my time e go soon come
E show say I dey move ahead
It's a sign say this thing will work
I feel happy I'm impressed
My confidence doubled yeah yeah
Kilode what's with the anxiety?
I'll still want you maka Chineke
Even when I blow my heart is in your hands
Baby girl don't be scared
You know your type is rare
Everything working well for me
And the money keep on coming
Plus I don touch 10 milli
And the suffer e don finish
So me buy Zara and Burberry
I no dey look like wetin I used to be before
They be dey use me migrimo
If you see me back then for Ojota
You go know why I'm now unbothered
I don't check up on nobody
Kaso tell me nothing is certain
Me reply e be the uncertainty
Wey make me stay up till it's 6:30
E show say I dey move ahead
It's a sign say this thing will work
I fell happy I'm impressed
My confidence doubled yeah yeah
Kilode what's with the anxiety
I'll still want you maka Chineke
Even when I blow my heart is in your hands