LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Borrow Borrrow Make Me Shine

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Owo uh oh
Owo uh oh
Owo uh oh

All your shakara na lie
Today na dubai
All you sabi na to buy
Borrow borrow make me shine

All your shakara na lie
Today na dubai
All you sabi na to buy
Borrow borrow make me shine

On dun kokoko
Bata mi a dun kokoko (Shakara)
On wo serere
Bata re a wo serere

On dun kokoko
Bata mi a dun kokoko (Shakara)
On wo serere
Bata re a wo serere

Borrow borrow make me shine
Borrow borrow make me shine
Omo akin
Borrow borrow make me shine
Borrow borrow make me shine (Shakara)
Borrow borrow make me shine (Sharaka)
Borrow borrow make me shine (Shakara)

I’m ready ready
I’m ready ready
I’m ready to make you take off your shoes and buttons
I’m ready ready
I’m ready ready
I’m ready to make you take off your shoes and buttons

Shakara
She wants to chop my money
She no get money shakara
She order ten rosey
She com dey look like dummy

You must not no burn me
You must not no burn me
You must not no burn me
You must not no burn me

She say
All your shakara na lie
Today na dubai
All you sabi na to buy
Borrow borrow make me shine

All your shakara na lie
Today na dubai
All you sabi na to buy
Borrow borrow make me shine

On dun kokoko
Bata mi a dun kokoko (Shakara)
On wo serere
Bata re a wo serere

On dun kokoko
Bata mi a dun kokoko (Shakara)
On wo serere
Bata re a wo serere

Borrow borrow make me shine
Borrow borrow make me shine
Omo akin
Borrow borrow make me shine
Borrow borrow make me shine
Shakara

Borrow borrow make me shine
Sharaka
Borrow borrow make me shine
Shakara

I’m ready ready
I’m ready ready
I’m ready to make you take off your shoes and buttons
I’m ready ready
I’m ready ready
I’m ready to make you take off your shoes and buttons

Her name na omo akin baby there’s no other
Shakara
God money than blood money all that kain palava
Shakara
That lo sobe ni mo ko but you aren’t hear nada
Shakara
Mr pentagon oti mental gan
Shakara

I’m ready ready

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion