I just dy watch her from my corner
Me I no be that kind being
I still dy watch you from my corner
Amaka waist you go kill person oh no no no
Amaka waist you go kill person oh no no no
Amaka waist you go kill person oh no no no
Amaka waist you go wound person oh no no no
Amaka waist you go kill person oh no no no
Amaka waist you go wound person
As you fine like this you go kill person
As I enter for the club I fit wound person
Amaka enter club she dy cause traffic
Come into my room I go teach you lesson
Me me Me I no be local man
If One tin must to kill a man, na Amaka nyash
Catch you in her a fishing line
Tell me why you fine like this
amaka waist you go kill person oh no no no no no
Yoyoyo amaka waist you go kill person
Amaka waist big pas tractor (life)
Na Igbo girl, make we leave that factor(wodooh)
The thing heavy you fit pass back door(damn)
They make me preach I dy preach pass pastor(freshout)
Her voice sweet if you hear am you go cool down (life)
If na money I dy send am enough for her Kuda(haba dodo)
Kanu abubakar su mai ro dy mamuda(life, freshout)
Amaka waist you go kill person oh no no no
Amaka waist you go kill person oh no no no
Amaka waist you go kill person oh no no no
Amaka waist you go wound person oh no no no
Amaka waist you go kill person oh no no no
Amaka waist you go kill person oh no no no
Amaka waist you go kill person oh no no no
Amaka waist you go wound person
Amaka waist big pas tractor
The thing heavy you fit pass back
Her voice sweet if you hear am you go cool down
If na money I dy send am enough for her Kuda