As I dey hustle I dey thank God for the struggle
Looki my face well you go see say I no go fit fumble
(Ah I no fitu fumble if you look me well well well well)
Many things I don see for my life many things
If I yarn you the story my guy you no go believe me
My life na glory if you check my history
Aka dim n'elu, dim n'elu Chukwu (My hands are up, hands are up, God)
Maka ihe Nile ina emere mu (Because of all the things you are doing for me)
Anam achazi ka olaedo (I'm now shining like gold)
I Dey sing allee alleluia

Dark shades on so una no go dey see my face oh
And you know say na God wey go fit judge my case oh
As I dey move me I dey try dey on my lane oh
Make una nor reason me cause me sef get grace oh