Opolo eye e no be open eye
And I've been ten years in this game
But I'm still on my grind
Oh boy you look before you leap
Make them no fall your hand hmm
Ko de ma dupe lowo Olorun
Before you loose your mind
Ote as you dey there dey hate me
I don buy jet go Malaysia
From Malaysia I dey go Yankee
Wetin you wan do I don do am o
Na where you wan go I don pass am o
Ye ye ye e dey there dey hate me
Your kokolet sef dey find me
Double wahala for dead body (Double double)
And the owner of them body (Eni eji fun e ma lo)
Double wahala for dead body (Abeg no stop am obodo I dey enjoy am gan)
And the owner of them body
Ote you dey dey there dey hate me
When I dey hustle for my money
If I like I spend my money anyway I like it oh oh
No come near me Mr talku talku
And if you gossip me you go chop knuckle
Nigba tan gbe ogun Oluwa segun
Nigba tan dina Oluwa sina
Awon tan leri ti won so'ja
Double wahala for dead body ((Double double)
And the owner of them body (Eni eji fun e ma lo)
Double wahala for dead body
And the owner of them body (Ah ah ah)
Ote as you dey there dey hate me
I don buy jet go Malaysia
From Malaysia I dey go Yankee
Wetin you wan do I don do am o
Na where you wan go I don pass am o
Ye ye ye if you still doubt me
Google and search you'll find me
Opolo eye e no be open eye
And if you're new in the game
Make you go pay your tithe
Shebi enu ta 'ja ma fi n ba omo e sere
Lo fi ma sha le 'gba ah ah
Shebi oun na lafin joba (Ah ah ah)
Ote you dey dey there dey hate me
If I like I spend my money anyway I like it oh oh
No come near me Mr talku talku
And if you gossip me you go chop knuckle (E to be)
Judi judi judi (Mo ni ko judi)
O ti worokoto (Judi judi judi)